If You Break My Heart I Will Date Your Father Lyrics

Song Details: If You Break My Heart I Will Date Your Father Lyrics. The name of the song is Date Ur Fada which is sung by Ebony Reigns.

If You Break My Heart I Will Date Your Father Lyrics

[Intro]
If you break my heart i go date ur fada
Bony pon dis
Danny beatz
The 90s badgyal trend

[Verse 1]
See i heard them say, heard them say
Boy you a player
You dey score like messi play like kaka
Dribble like Wakaso
You dey like barcelona, real madrid
Arsenal, Man U , Chelsea
I go give you my heart, give you body
Do anything for you
Sacrifice my life to be your wife
I’m gonna be there for you

[Chorus]2x
But if you break my heart
I go date ur fada
You gonna be my son
You go call me your mother

[Hoook]
Aww kofi eh
Ecoute moi kofi eh
Aww kofi eh
S3 me kasa ah ti3 me eh
Mi nlovi eh
Mi dientse mi lovi eh
Mi nlovi eh
S3 mi kasa ah ti3 me eh, ti3 me eh

[Verse 2]2x
See the love I have for you(3x)
It’s for nobody else but u
Bakasi you know sey i get am o
Bobbie stand you know sey I own am o
And no style dey wey I no sabi do am o
Me i no like versace
And i no like Designer
Me i no like ferrari
And i no like bugatti

[Refrain]
I go give you my heart, give you body
Do anything for you
Sacrifice my life to be your wife
I’m gonna be there for you

[Chorus]2x
But if you break my heart
I go date ur fada
You gonna be my son
You go call me your mother

[Hook]
Aww kofi eh
Ecoute moi kofi eh
Aww kofi eh
S3 me kasa ah ti3 me eh
Mi nlovi eh
Mi dientse mi lovi eh
Mi nlovi eh
S3 mi kasa ah ti3 me eh, ti3 me eh

[Verse 3]
Skeleba skekeleba
Skekeleskeskekeba(2x)
Aai
Bakasi you know sey i get am o
Bobbie stand you know sey I own am o
And no style dey wey I no sabi do am o
Me i no like versace
And i no dey Designer
Me i no like ferrari
And i no like bugatti

[Hook]
Aww kofi eh
Ecoute moi kofi eh
Aww kofi eh
S3 me kasa ah ti3 me eh
Mi nlovi eh
Mi dientse mi lovi eh
Mi nlovi eh
S3 mi kasa ah ti3 me eh, ti3 me eh

Skeleba skekeleba
Skekeleskeskekeba(2x)
Aai

Music Video

Leave a Comment

Your email address will not be published. Required fields are marked *